Oxlade

Songtext Olaitan (olaoluwa) Oxlade

 1

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text OLAITAN (OLAOLUWA) von OXLADE ist auch in dem Album vorhanden Ofa (oxlade from africa) (2024)

Ofa (oxlade from africa)

2024

Olaitan (olaoluwa)


Many things dey my mind
O many sacrifice
So many mountain wey omo, boy gats to climb
So many candlelights, lights
No fit rest, no fit drink water
This journey's clear, I dey see proper
Reluctant to the bad omen
Wey dem dey bring come this quarters

So I say, "no vagabond fit touch this jigga"
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider
No mankind go fit quench my fire
You can't see me like I am John Cena
Oluwa don oil my head my nigga
If you like gather dey yan my matter
You no know say

Olaoluwa Olaoluwa
E no fit finish, kole tan lai lai
Ireoluwa, ayo oluwa
E no fit finish, kole tan lai lai

The blessing plenty for reserve oh
E plenty for reserve oh
All the mandem know I bad oh
Bomboclat, dem ah think say dem ah smart
Very soon dem ah see me inna murcialago
Won ma gba mi lago (lago)

Some ah think I'm overconfident
Think I am incompetent
No love for this continent
But me nah wan relent
God go vex for me if I no showcase this talent
To feed my children
You know this no be by accident
Who be dat kid?, ki won file
Oh, I'm clear, clear from the rest of my peers
Handicap five, consoling all the gamers like a player

So I say, "no vagabond fit touch this jigga
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider
No mankind fit to quench my fire
You can't see me like I am John Cena
Oluwa don oil my head my nigga
If you like gather dey yan my matter
You no know say

Olaoluwa Olaoluwa
E no fit finish, kole tan lai lai
Ireoluwa, ayo oluwa
E no fit finish, kole tan lai lai

The blessing plenty for reserve
E plenty for reserve oh
All the mandem know I bad oh
Bomboclat, dem ah think say dem ah smart
Very soon dem ah see me inna murcialago
Won ma gba mi lago (lago)

I say, "no vagabond fit touch this jigga"
Oluwa don oil my head my nigga
Oluwa don oil my head my nigga
"No vagabond fit touch this jigga
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.