Oxlade

Songtext Doingz Oxlade

 1

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text DOINGZ von OXLADE ist auch in dem Album vorhanden Ofa (oxlade from africa) (2024)

Ofa (oxlade from africa)

2024

Doingz


Come my come my love
Body e bada show la go
Body nicer my love
Come my come my love
Body e bada show la go
Body nicer uh my love
Sorry bae can I get one minute of yours cos
The way wey you dey move your bunda
Fit make a man kpai of course
Omotena no go tell me story I want to chop your kpomo
The thing wey you dey carry heavy you no go like support

Oh baby girl I'm desperate for love I'm serious
So take away my personal savings 10 billion
Oh baby girl I'm desperate for love I'm serious
So take away my personal savings 10 billion oo uu

Ah ah ah ah
My doingz dey bambooze her
My doingz dey bambooze her
Ouh she will be screaming like that
Ah ah ah ah
My doingz dey bambooze her
My doingz dey bambooze her
Kripo

Come my come my love
Body e bada show la go
Body e nicer uh my love
Konimi pasa come my love
Love love me come my love
I need lovin' in kona lo
Give me love its you I love
Come my love come my love

She call me talk and do (Cos)
She steady call me talk and do (Cos)
Cause there is nothing that my God can't do
Callin' me odogwu for the whole angle
Ouuuu ouu ouuu
She call me super man oooh
Cause she dey steady add to cart o
She say my type e dey hard to find o
Oya omotena answer me pronto
Cos

Oh baby girl I'm desperate for love I'm serious
So take away my personal savings 10 billion
Oh baby girl I'm desperate for love I'm serious
So take away my personal savings 10 billion oo uu

Ah ah ah ah
My doingz dey bambooze her
My doingz dey bambooze her
Ouh she will be screaming like that
Ah ah ah ah
My doingz dey bambooze her
My doingz dey bambooze her
Kripo

Come my come my love
Body e bada show la go
Body nicer uh my love
Konimi pasa come my love
Love love me come my love
I need lovin' in kona lo
Give me love its you I love
Come my love come my love

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.