Omah Lay

Songtext Woman Omah Lay

 44

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text WOMAN von OMAH LAY ist auch in dem Album vorhanden Boy alone (2022)

Boy alone

2022

Woman


They tell me this
They tell me that
They say my bitch, say she ah bad
Anytime I knack, I knack without
Rubber band, no rubber band
Everytime I put am, e sure me die
If I no pull out, she got my back
Odoyewu, I'm happy that
Odoyewu

Say anything I do is for my woman (Ah ah ah)
Anything at all wey you talk I go do am (Oh oh oh)
Me I no dey see another girl for my visuals (Eh eh eh eh)
Loving you, loving you na hin my ritual (Ah ah ah ah)

My girl gat me, she no stingy
She give me Love Ckay Nwantinti
All of the moves you be practicing
Put it on put it on put it on top of me
Girl give me love for motor
Girl you light my stove
She carry Ghana must go
Sh? no dey hear, Chinonso

Say anything I do is for my woman (Ah ah ah)
Anything at all wey you talk I go do am (Oh oh oh)
M? I no dey see another girl for my visuals (Eh eh eh eh)
Loving you, loving you na hin my ritual (Ah ah ah ah)

Me I no dey share my chin, chin
I no Dey like her Pim, pim
My girl dey make me reason
She understand my pidgin
Like wangele, wangele, wangele wa
Oh my girla my girla my
Abubakar Tafawa Balewa
My girl gat no problema
(Oh oh oh)
All of a sudden
She say me and her go be
Tuface Annie Macauley
Ok Nwa baby
(Ouhhhhhoo)
All of a sudden
She say me and her go be
Tuface Annie Macauley
Ok Nwa Baby

Say anything I do is for my woman (Ah ah ah)
Anything at all wey you talk I go do am (Oh oh oh)
Me I no dey see another girl for my visuals (Eh eh eh eh)
Loving you, loving you na hin my ritual (Ah ah ah ah)

Help me call Claro
Call Odo
Call Anita my baby
I give her one from the front, one from the back
On and on we dey go
Help me call Claro
Call Odo
Call Anita my baby
I give her one from the front, two from the back
On and on we dey go

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 
Der musikalische text WOMAN von OMAH LAY ist auch in dem Album vorhanden Boy alone (2022)

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.