Mr. Eazi

Songtext Right now Mr. Eazi

 341

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text RIGHT NOW von MR. EAZI ist auch in dem Album vorhanden Life is eazi, vol. 1 - accra to lagos (2017)

Life is eazi, vol. 1 - accra to lagos

2017

Right now

Another Guilty Beat
Zaga dat!
It's your boy Eazi
Lemme be your, lemme be your, lemme be your...

Why you de lie me
I no say that not be your uncle
Baby yuh de lie me
I no say he be your boy ooo
Why you de lie me
He be the same the same guy i see you for the spot oh
Forget yuh girl i no be kid wey you for the lie, oh
E getting plenty plenty plenty plenty plenty things wey i for talk o eh eh
Yuh getting plenty plenty plenty things wey I for talk, oh

Let me be your right now, right now, right now, right now
Let me be you right know
I go dey love you, kiss you, then run you on the low
Right now, right now, right now, right now
Let me be you right know
I go dey love you, kiss you, then run you on the low
Zaga
Lemme be your, lemme be your, lemme be your...Zaga
Lemme be your, lemme be your, lemme be your...

Baby I understand your needs, I understand your needs
You need a small boy wey dey go give you attentinon when you need
I understand your needs, baby, I understand your needs
You need a rich man wey go dey buy you everything wey you need
E getting plenty plenty plenty plenty plenty things wey i for talk, oh
You already know, oh
And you getting plenty plenty plenty things wey i for talk, oh
You already know

Let me be your right now, right now, right now, right now
Let me be you right know
I go dey love you, kiss you, then run you on the low
Right now, right now, right now, right now
Let me be you right know
I go dey love you, kiss you, then run you on the low
Zaga
It's your boy Eazi

Make we dey do things truthfully
We go deh run things on the low

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 
Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Verwandte künstler

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.