La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko
I be loving you crazy like I be psycho
The butterfliеs in your stomach no go fly go
Dem no go fit comot even if you do lipo
Girliе you’re the officer, lock me up officer
Be a strict punisher, drag me like you do shisha
See ya fifty litre
Soft semovita
How the skin tight you dey wear take take dey fit am
You dey discombobulate me
With your figure 8
Omo i no dey exaggerate
The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
I don’t want no drama
Let me be your boo
What are you into
You cause wahala when you walk into the room
I dey catchy flu
You’re my desire
My holy fire
You be like ini mani moo
You’re my desire and I don’t wanna let you go like
Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam
You’re the only one I swear
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
And I will never let you go
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
Olamide Gbenga Adedeji, bekannt als Olamide, ist ein nigerianischer Rapper und Sänger, geboren 1989 in Lagos. Als einer der Pioniere des Yoruba-Hip-Hop hat Olamide durch seinen energiegeladenen Musikstil und prägnante Texte nationale Bekanntheit erlangt. Seine Musik behandelt oft soziale Themen und den Alltag, was bei einem breiten Publikum in Nigeria und darüber hinaus Anklang findet. Olamide hat mit vielen renommierten nigerianischen Künstlern zusammengearbeitet, darunter Wizkid, Phyno und Davido. Sein 2013 erschienenes Album "Baddest Guy Ever Liveth" gilt als eines der bedeutendsten Werke der nigerianischen Hip-Hop-Geschichte. Zu seinen bekanntesten Songs gehören "Wo", "Science Student" und "Eni Duro".
In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden
Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.
Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition
Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren
Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.
Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.
Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.
Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.