Davido

Songtext No competition Davido

 8

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text NO COMPETITION von DAVIDO ist auch in dem Album vorhanden Timeless (2023)

Timeless

2023

No competition


No competi, competi, competition for my lady
Uh no, na she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
Istolobo one
You go know say people fine
You go know say God design
Na elele, oh na elele, oh ah

Shey na yansh o (Eh)
Be like matress (Eh)
Shey na face oh (Eh)
Be like actress (Eh)
I say nobody fit to contest oh
Uhn uhn, for my baby oh

Shey na yansh oh, shey na face oh eh
Shey na waist oh, una no be mate oh uhn
Oh wo wo wo wo wo
Nobody fit to contest oh ah

My Agbani, Darego
Olomi, ma lelegro
Omo mummy, ele daddy
Mr Money like e lepa shandi

Sho mo pe you carry, o tobi
O lara, o lomi
Fa mi mora, Angelia Jolie
Iwo nikan nikan nikan nikan nikan, o ti to mi e

Mo ko e je bi ti Indomie
Baby duro mo mi, no go leave me lonely
Gbagbe jonsing, make you leave the story
Ma lo kan ra mo mi, 'cause it's in the stoning

Iwo sha ma wo mi
Bi mo shey n jo, iwo sha ma wo mi
O ni problem, iwo lalabaromi
Ololade o kori mi ma taku mi o

Cause you got my soul, my soul
You be melody for my soul
Girl you're my all, my all
Can't leave you alone

No competi, competi, competition for my lady
Uh no, na she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
Istolobo one
You go know say people fine
You go know say God design
Na elele, oh na elele, oh ah

Shey na yansh o (Eh)
Be like matress (Eh)
Shey na face oh (Eh)
Be like actress (Eh)
I say nobody fit to contest oh
Uhn uhn, for my baby oh

Shey na yansh oh, shey na face oh eh
Shey na waist oh, una no be mate oh uhn
Oh wo wo wo wo wo

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Verwandte künstler

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.