Olamide

Songtext Billionaires club Olamide

823

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0
Der musikalische text BILLIONAIRES CLUB von OLAMIDE ist auch in dem Album vorhanden Olamide (2025)

Olamide

2025

Billionaires club


Gbemi (Gbemi)
Debe (Debe)

Away, oh
Oluwa lo ye, live your life and enjoy
Wipe your sorrow away, oh
Ti owo ba ti de, ma sun le
Owo lan fi r'owo
Make you travel go away, oh
Go and apply wisdom, make you seek knowledge to build your kingdom
Away, oh
O ye ko ti ye, plenty talk no dey full basket

Them say you do all, your body too hot
See where you put ball, you wan take corner score
Bebe nlo, gongo aso, getting green everyday like I be Globacom
I'm cocky but humble before God
I no go let any man con dey form King Kong (Oya)
Never give up, mo chop up
I've been a loose cannon since when I dey come up (San lori)
Agbalagbin, agbalagbon
I don turn OG for this fucking dungeon
Ọmọ iya mi, ọmọ lọmọ
Shey you know guinea fowl? Ko le fo ni sunmo
Billionaires club (Eh-eh), we be big boys
Young money, cash money
Why we go dey make noise? (Why?)
Money too loud, we can't shout
If we drink big stout, dem go say we too proud
Ọmọ tan so (Oh), jaiye lo (Yeah)
Awon efrebo, dem go wound, my God (Oya)
Gbo'pe lo, mo stubborn
Awon onisokuso, je kan so isokuso

Away, oh
Oluwa lo ye, live your life and enjoy
Wipe your sorrow away, oh
Ti owo ba ti de, ma sun le
Owo lan fi r'owo
Make you travel go away, oh
Go and apply wisdom, make you seek knowledge to build your kingdom
Away, oh
O ye ko ti ye, plenty talk no dey full basket

La'lale, mo man gbo'mọ lo
Big Wiz, big engine, ọmọ tan so
Mo n gb'ọmọ big body, ọmọ ja lo
And I get other girls and I love them all
Ọmọ, gb'ọmọ-gb'ọmọ, ọmọ, I too much
Count plenty money and I ball non-stop
And I no dey carry kele wey no like to chop
(And I no dey carry kele wey no like to chop)
Show me your face, come here roll
Ko mi a ro, ileke, ko mi a ro
Bounce on my body, baby, efrebo
A ma jaiye lo, a ma jaiye lo
We don tey for the game, we stubborn
And I no fit tell you all the miles man don run
Ọmọ jaiye ju, ọmọ, man, nonstop
Ọmọ, na jah dey bless, ọmọ no, I dey

Listen to me, away, oh
Oluwa lo ye, live your life and enjoy
Wipe your sorrow away, oh
Ti owo ba ti de, ma sun le
Owo lan fi wa'wo
Make you travel away, oh
Seek knowledge, apply knowledge, make you build your kingdom
Away, oh
T'owo ba ti de, ma sun le
Owo lan fi wa'wo

I dey chop kele, I be full connoisseur (Mm)
I dey sample each and every colour (Mm)
Casamigos, for the tenure
After the club me I must to lalux
I go carry you go faraway, oh
Every single day na holiday, oh
On my payroll, they do as I say so
So many things I bring to the table
I dey gbadun your company (Yeah)
Girl, you gat the juice, tangerine ('Ine)
Girl, put your body all over me
Make you say my name constantly (Ooh)
Babygirl, I need you for the night and day (Ooh)
And when you call me, imma get you back

Away, oh
Wipe your sorrow away, oh
Make you travel away, oh

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 

Der musikalische text BILLIONAIRES CLUB von OLAMIDE ist auch in dem Album vorhanden Olamide (2025)

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Biografie

Olamide Gbenga Adedeji, bekannt als Olamide, ist ein nigerianischer Rapper und Sänger, geboren 1989 in Lagos. Als einer der Pioniere des Yoruba-Hip-Hop hat Olamide durch seinen energiegeladenen Musikstil und prägnante Texte nationale Bekanntheit erlangt. Seine Musik behandelt oft soziale Themen und den Alltag, was bei einem breiten Publikum in Nigeria und darüber hinaus Anklang findet. Olamide hat mit vielen renommierten nigerianischen Künstlern zusammengearbeitet, darunter Wizkid, Phyno und Davido. Sein 2013 erschienenes Album "Baddest Guy Ever Liveth" gilt als eines der bedeutendsten Werke der nigerianischen Hip-Hop-Geschichte. Zu seinen bekanntesten Songs gehören "Wo", "Science Student" und "Eni Duro".

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.