Nneka

Songtext Kangpe Nneka

 461

Bewerten sie:
Abstimmung von benutzern: 0.0/10 - Stimmen insgesamt: 0

Kangpe


So na so I be na condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you
So na so you dey weak as
I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
But na you rake before,
Na you talk say you no go put man before GodOh, see yourself as you be,
Na you talk say you no go put man before GodChorusAs you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with
You talk, say you be big man
Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife,
You sabi, bible well o
Dey go church everday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him419, ole, thief, basket mouth, ojorobut na you know how I bewen wind blow fowl ynash go open very very well ohChorus
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with
As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his stalf are with you
You have come this far to sing your mystery

Danke, weil sie diesen text korrigieren
 

Hinterlassen sie einen kommentar zu dem lied

Verwandte künstler

Nachrichten aus der welt der musik

Joe Jonas und Sophie Turner Scheiden Sich - Das Ende einer Prominenten Ehe

12/09/2023

In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden

Straßenkünstler in Berlin: Künstlerische Vielfalt in der Großstadt

30/08/2023

Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.

Die Bekanntesten Bayerischen Lieder: Eine Reise durch Bayerns Musiktradition

30/08/2023

Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition

Wie man Deutsch mit Musik lernen kann

30/08/2023

Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren

Lieder für den Frieden

14/03/2023

Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.

Die Konzerte mit den meisten Zuschauern in der Geschichte

13/03/2023

Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.

Große deutsche Bands

09/03/2023

Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.

Wie stimmt man eine gitarre?

09/03/2023

Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.