(Yeah)
(L-L-Louddaaa)
On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
You see me living lavish, but many can't understand it
Say I dey put hard work into practise, my body no gree me
Relax until you hear this song
This na the life wey I just go beat em
As I dey pack, abi it's just no be my fault?
They no fit destroy wetin Oluwa don construct
But every time I lead, them still d?y follow
On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I n?ver stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
I still make time for family and friends 'cause all work and no play
Makes Davido another man with no face
Dey ball every time 'cause I'm a man with no fears
Trust and obey, that's the meaning
So many times, love make you no put me for mind
I've got the next time, up to work and no get time
Good time, better time, timeless is alright
Win next one you go know, yeah
On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
Der musikalische text ON THE ROAD von DAVIDO ist auch in dem Album vorhanden Oriadé (2026)
David Adedeji Adeleke, noto come Davido, è un cantante, compositore e produttore discografico nigeriano nato a Atlanta, negli Stati Uniti, il 21 novembre 1992. Considerato uno dei più influenti artisti africani contemporanei, Davido ha raggiunto fama internazionale con hit come "If", "Fall" e "Assurance". Il suo stile musicale fonde elementi di afrobeat, hip hop e R and B, creando un sound energico e contagioso. Nel 2016 ha fondato il proprio etichetta discografica, DMW Records, lanciando la carriera di numerosi artisti emergenti. Davido è stato premiato con numerosi riconoscimenti, tra cui diversi BET Awards e MTV Europe Music Awards. È noto per le sue performance live coinvolgenti e per il suo impegno sociale in Nigeria.
In der Welt der Prominenten gibt es oft Geschichten von Liebe und Trennung, und kürzlich hat eine solche Nachricht die Schlagzeilen dominiert: Joe Jonas und Sophie Turner, eines der bekanntesten Promi-Paare, lassen sich scheiden
Berlin, die pulsierende Hauptstadt Deutschlands, ist nicht nur für ihre Geschichte, Kultur und Architektur bekannt, sondern auch für ihre lebendige Straßenkunstszene.
Bayern, das größte Bundesland Deutschlands, ist nicht nur für seine malerische Landschaft, seine leckere Küche und sein berühmtes Bier bekannt, sondern auch für seine reiche musikalische Tradition
Die Musik ist eine universelle Sprache, die Menschen auf der ganzen Welt miteinander verbindet. Sie kann nicht nur unsere Gefühle ansprechen und inspirieren
Musik hat seit jeher die Fähigkeit, Menschen zu vereinen und Botschaften der Hoffnung und des Friedens zu verbreiten.
Konzerte sind schon immer eine beliebte Form der Unterhaltung für Menschen auf der ganzen Welt gewesen.
Deutschland hat im Laufe der Jahre viele großartige Musikgruppen hervorgebracht, die auf der ganzen Welt bekannt geworden sind.
Eine Gitarre zu stimmen, kann für Anfänger eine Herausforderung darstellen, aber es ist ein wichtiger Schritt, um sicherzustellen, dass Ihr Instrument gut klingt.